‘Tribunal/Supreme Court Judges, if una do anyhow, una go see anyhow’ – Nah Charly Boy tuk am

Laff! Laff!! Laff!!!

Omo! Charly Boy dey vex o…hmm!!

"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am
“Justice Ugo resigns” – nah Charly Boy tuk am. Photo: @AreaFada1

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call, Charly Boy, don carry vex come out tuk say, make “Tribunal/Supreme Court judges, better be carefulooooo”, say, “if una do anyhow, una go see anyhow”.

Area Fada tuk dis one cos say, “Justice Ugo Resigns, Citing Demands to ‘Kneecap’ Democracy, Says ‘Siding with Tinubu’ Would Mean ‘The Death of Nigeria’s Democracy”.

Charly Boy tuk say: “Justice Ugo Resigns, Citing Demands to ‘Kneecap’ Democracy, Says ‘Siding with Tinubu’ Would Mean ‘The Death of Nigeria’s Democracy                


“Tribunal/Supreme court judges, better be carefulooooo. Aswear with everything I hold precious. If una do anyhow, una go see anyhow.


“When/If it’s time to shut down Nigeria we go announce am.


“The peace you see today is bcos of Peter Obi.


“If una fuckup, na una head una go take carryam.”

"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am

"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *