Skip to content
henriscounty HenrisCounty

Plain and True

  • News
    • School
    • Field Of Green
    • Technology
    • Science
  • Sport
    • Environment
    • Health
    • Nigerian Pidgin
  • Business
    • Culture
    • Edifice
    • Entertainment
  • Politics
    • Women
    • Truth
    • Miscellaneous
  • Follow HC
    • Facebook
    • X
    • WhatsApp

Nigerian Pidgin

AC Milan players no dey happy as dem chop better 0-2 humiliation for inside dem house, San Siro, for di hand of Ferencvaros for di League Phase game for Uefa Europa League 2026/27 wey dem play for Thursday 5 November, 2026
Posted inNigerian Pidgin

Ferencvaros yeye AC Milan 2-0 for Europa League game for San Siro

Ferencvaros, wey dey play for NB 1 for Hungary, travel go for inside Milan City come yeye ogbonge club, AC Milan, wey dey play Serie A for Italy, 2-0, for...
Read More
Posted by HenrisCounty November 6, 2026Tags: Club, Ferencvaros, San Siro, UefaNo Comments
Super Eagles semi final clash against Morocco ‘no go easy sha o’ – Asisat Oshoala
Posted inNigerian Pidgin

Super Eagles semi final clash against Morocco ‘no go easy sha o’ – Asisat Oshoala

Ogbonge Super Falcons striker, Asisat Oshoala, don chook mouth for the semi final game wey the Super Eagles go follow Morocco knack for Wednesday. Oshoala, wey dey play for Saudi...
Read More
Posted by HenrisCounty January 11, 2026Tags: AFCON, Asisat Oshoala, Morocco, Nigeria, Super Eagles, Super Falcons, WAFCONNo Comments
Peter Obi ‘surprise me with one big Ghana Must Go’ – Charly Boy
Posted inNigerian Pidgin

Peter Obi ‘surprise me with one big Ghana Must Go’ – Charly Boy

Charly Boy tuk say former Governor for Anambra State, wey be Peter Obi, give am "one big Ghana Must Go". Area Fada tuk say, Obi call am for "early momo,...
Read More
Posted by HenrisCounty September 20, 2025Tags: Anambra, Bag, Charly Boy, Peter Obi, PoliticsNo Comments
‘Shame no dey catch you?’ – Charly Boy dey ask Adeyanju after e tuk say ‘Obi wan bribe you?’
Posted inNigerian Pidgin

‘Shame no dey catch you?’ – Charly Boy dey ask Adeyanju after e tuk say ‘Obi wan bribe you?’

Charly Boy don chook mout for di matter wey dey between Lawyer, Deji Adeyanju, witi, Governor for Anambra State befor-befor wey be, Peter Obi. Area Fada ask Adeyanju say, "Shame...
Read More
Posted by HenrisCounty August 30, 2025Tags: Adeyanju, Anambra, Charly Boy, Lawyer, Peter ObiNo Comments
‘Rotimi Amaechi no lie, Nigeria no dey fear God’ – Charly Boy
Posted inNigerian Pidgin

‘Rotimi Amaechi no lie, Nigeria no dey fear God’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run Our Mumu Don Do Organization, wey be Charly Boy, don come out tuk say e gree witi wetin Governor for Rivers State before-before tuk, say,...
Read More
Posted by HenrisCounty July 4, 2025Tags: Amaechi, Charly Boy, God, Nigeria, Rivers StateNo Comments
I dey plan relocate go Dubai – Mr P
Posted inNigerian Pidgin

I dey plan relocate go Dubai – Mr P

Naija musician, Peter Okoye, AKA, Mr P, wey dey for the Group, P-Square, before before, tuk say e dey tink am weda e go relocate go Dubai. Di 'Winning' crooner...
Read More
Posted by HenrisCounty June 9, 2025Tags: Atlanta, P-Square, Peter OkoyeNo Comments
‘If una like make una continue to Dey abuse me’ – Ubi Franklin tuk am after im meeting with Presido Tinubu
Posted inNigerian Pidgin

‘If una like make una continue to Dey abuse me’ – Ubi Franklin tuk am after im meeting with Presido Tinubu

Music Executive, Ubi Franklin, don tuk say im no send anybody after im meeting with Presido Tinubu. E tuk say, if e get another chance to take meet with Presido...
Read More
Posted by HenrisCounty May 26, 2025Tags: All Progressives Congress, APC, Music, President TinubuNo Comments
‘Football ehn fit give person BP’ – Nah Davido tuk am
Posted inNigerian Pidgin

‘Football ehn fit give person BP’ – Nah Davido tuk am

Naija ogbonge Afrobeats singer wey be David Adedeji Adeleke, OON, AKA, Davido, tuk say, "Football ehn fit give person BP." Dis im tuk dey come as Inter and Barcelona play...
Read More
Posted by HenrisCounty May 7, 2025Tags: Afrobeats, Arsenal, football, Germany, Munich, UefaNo Comments
‘Why when money come, happiness dey always comot ?’ – Kizz Daniel dey ask
Posted inNigerian Pidgin

‘Why when money come, happiness dey always comot ?’ – Kizz Daniel dey ask

Naija singer wey be Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, AKA, Kizz Daniel, dey ask say, "Why when money come , happiness dey always comot ?" Reply wey dem give Kizz Daniel:
Read More
Posted by HenrisCounty April 5, 2025Tags: Happiness, Kizz DanielNo Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘February wey go Sweet na From January You go Know’ – Yemi Alade

Be like say Naija ogbonge singer wey be Yemi Eberechi Alade, AKA, Yemi Alade, don enter 'Valentine' mode already.Yemi Alade. Foto: @yemialadeeDi 'Tomorrow' singer tuk say: "February wey go Sweet...
Read More
Posted by HenrisCounty February 6, 2025No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘I dey take style look for husband for dis my Princess’ – Charly Boy

Oga kpatakpata for OUR MUMU DON DO Organization, Charly Boy, tuk say: "To Whom it may Concern. Oga Charly Boy witi im "princess". Photo: @AreaFada1"I dey take style look for husband...
Read More
Posted by HenrisCounty December 24, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Dele Farotimi’s Arrest: ‘Una don tire to hold my guy Dele. Bail Granted!’ – Charly Boy

As Charly Boy take tuk am: "Una don tire to hold my guy Dele.Dele Farotimi"BAIL GRANTED! #FreeDeleFatotimiNOW 30miliom 2 sureties, responsible in Ado Ekiti Defendant ..Intl passport No interview during...
Read More
Posted by HenrisCounty December 20, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘From January, na so anything bad wey happen to us, na so we go dey blame village people’ – Charly Boy

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, tuk say: "I just dey my village with my daughter dey enjoy the small calmness of the village...
Read More
Posted by HenrisCounty December 20, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Dele Farotimi’s Arrest: ‘Police no dey so settle defamation matter’ – Nah Charly Boy tuk am

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, wey be Charly Boy,  don chook im mout for di Dele Farotimi arrest matter.Dele FarotimiArea Fada tuk say, "Police no...
Read More
Posted by HenrisCounty December 4, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Shameful. See as dem pack themselves go France’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANIZATION, wey be Charly Boy, don chook im mout for di mata wey be say Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel...
Read More
Posted by HenrisCounty November 30, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Na big honor for France to welcome President Tinubu’ – Convo wey shele between Macron and Tinubu for Naija pidgin

Dis nah convo wey shele between France Presido, wey be Emmanuel Macron, and Naija Presido, wey be Bola Tinubu.Emmanuel Macron welcome Presido Bola Tinubu for im kontiri, France. Foto: State...
Read More
Posted by HenrisCounty November 29, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Make una leave Davido alone, e talk am as e see am’ – Charly Boy

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, don come out dey hail Davido after di singer tuk say, Naija economy dey in "shambles".Charly BoyArea Fada...
Read More
Posted by HenrisCounty November 27, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Dem dey quick carry my picture anytime I talk about Peter Obi or wetin concern the country’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization wey be Charly Boy, don come out tuk say, "dem dey quick carry my picture anytime I open mouth for...
Read More
Posted by HenrisCounty November 22, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Davido At 32: ‘My eye don see shege!! But God is Good’

Naija ogbonge Afrobeat singer wey be David Adedeji Adeleke OON, buh im stage name nah Davido, dey bless God cos say e dey alive, and e dey Kampe as he...
Read More
Posted by HenrisCounty November 21, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2024 Qualification: Nigeria 1-2 Rwanda – ‘Abeg make Una no taya to support us o’ – Nah Super Eagles tuk am

Super Eagles of Naija don come out dey beg Naija pipu say, "we no say Una dey vex", come tuk say, "abeg, make Una no taya to support us o".Super...
Read More
Posted by HenrisCounty November 19, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Osimhen even Rolex you no fit just say oya take this small 1 or buy me small Benz, Na wa oo’ – nah Boniface tuk am

Naija striker, Victor Boniface, tuk say: "How I go get senior man like @victorosimhen9 person no go benefit from am Naija Super Eagles striker, Victor Boniface"Even Rolex you no fit just say...
Read More
Posted by HenrisCounty October 25, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2025 Qualification: Libya V Nigeria – ‘My body still dey shake’ – Nah Boniface tuk am

Naija sharpshooter wey be Victor Boniface, don tuk say, im "body still dey shake".Super Eagles of Naija confam striker, Victor Boniface, as e sit down for airport for inside obodo...
Read More
Posted by HenrisCounty October 16, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Wetin dey hapun for streets. E don tof every wia.’ – Chioma Akpotha

Naija actress don tuk say, "e don tof every wia".Chioma Akpotha. Foto: @chiomaakpothaShe come tuk join say, "I need to re-learn and unlearn", say she no know as e dey...
Read More
Posted by HenrisCounty October 15, 2024No Comments

Posts pagination

1 2 3 4 Next page
  • Sporting CP 2-2 Manchester United: Lammens double error cost Reds but Fernandes brace rescues point
  • Lille 2-1 Bayern Munich: Mastiffs charge from behind to slam first Champions League defeat on injury-hit Bavarians
  • Champions League: Confirmed Starting lineups of Bayern Munich, Liverpool, PSG, Manchester United
  • Veteran Nigerian actor Pete Edochie dies at 79
  • Real Madrid 5-1 PSV: Los Blancos tear Dutch visitors to shreds after first half scare

Recent Comments

  1. hon. Zubair Safiyan Alhaji on ADC release names of Party’s State Chairmen in all 36 States and FCT
  2. Anonymous on ‘Greenwood was betrayed by Manchester United’ – X user

Archives

Library
  • November 2026
  • October 2026
  • September 2026
  • August 2026
  • July 2026
  • June 2026
  • May 2026
  • April 2026
  • March 2026
  • February 2026
  • January 2026
  • December 2025
  • November 2025
  • October 2025
  • September 2025
  • August 2025
  • July 2025
  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • August 2024
  • July 2024
  • June 2024
  • May 2024
  • April 2024
  • March 2024
  • February 2024
  • January 2024
  • December 2023
  • November 2023
  • October 2023
  • September 2023
  • August 2023
  • July 2023
  • June 2023
  • May 2023
  • April 2023
  • March 2023
  • February 2023
  • January 2023
  • December 2022
  • November 2022
  • October 2022
  • September 2022
  • August 2022

Categories

Labels
  • Business
  • Culture
  • Edifice
  • Entertainment
  • Environment
  • Field Of Green
  • Health
  • HenrisCounty
  • Miscellaneous
  • News
  • Nigerian Pidgin
  • Politics
  • School
  • Science
  • Sport
  • Technology
  • Truth
  • Women
Pages
  • About
  • Contact
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
Follow HC:
WhatsApp
Get new posts by email
Sport
  • ‘Saying no to r*cism’ – ‘Global crossed arms gesture, a signal against racist abuse’ – FIFA
  • Premier League 2024/25: Arsenal 1-0 Newcastle United – Declan Rice’s strike enoughPremier League 2024/25: Arsenal 1-0 Newcastle United - Declan Rice's strike enough
  • AFCON 2023: Friendly – Nigeria to play Guinea in Abu Dhabi
News
  • United States: ‘Any government worker that refuses to advance the policy interests of the President or engages in corrupt behavior should no longer have a job’ – TrumpUnited States: 'Any government worker that refuses to advance the policy interests of the President or engages in corrupt behavior should no longer have a job' - Trump
  • Spain: Spaniards use water pistols on visitors to protest mass tourismSpain: Spaniards use water pistols on visitors to protest mass tourism
  • Aircraft Collision At Reagan Airport: ‘Investigations ongoing. Trump should not be drawing conclusions until all the facts have been released’ – Congresswoman Crockett
Entertainment
  • ‘Growing up, I didn’t fully realise just how privileged I was’ – Cuppy'Growing up, I didn’t fully realise just how privileged I was' - Cuppy
  • Grammy Awards 2025: ‘Special baby, trophy baby’ – Tems
  • Wizkid believes ‘Naija is a place the rich weaponize poverty’, Hon. Patrick Obahiagbon replies
Politics
  • 2023 Elections: Put your house in order and meet us in the field of battle
  • 2023 Elections: PDP Presidential candidate Atiku ‘led delegation on courtesy visit’ to Goodluck Jonathan
  • 2023 Elections: Photos – ‘I reaffirm my commitment to the ideals of democratic governance’ – APC Presidential candidate Tinubu
Culture
  • Welcome to 2023: ‘Do not despair. Hope is on the horizon. PDP shall make things right again’ – PDP presidential candidate Atiku’s new year message
  • Maye Musk grateful to Elon Musk for birthday flowersMaye Musk grateful to Elon Musk for birthday flowers
  • Mother’s Day: ‘I appreciate mothers for the important roles they play in keeping the home’ – Governor Abdulrazaq
Truth
  • Biblical Loyalty: Part 14 – Love in Christian Relationships – ‘I live by the faith of the Son of God, who loved me’
  • Biblical Loyalty: Part 1 – Introduction – ‘Choose you this day whom you will serve’
  • Divine Forgiveness: ‘Have mercy on me, wash me thoroughly’
Business
  • NNPC Ltd Board of Directors announce leadership appointments
  • Trump’s financial highs and lows made open in tax records
  • Port Harcourt Refinery not for sale – NNPC LimitedPort Harcourt Refinery not for sale - NNPC Limited
Edifice
  • FG commissions multi-specialty complex, unveil landmark health projects at FMC KeffiFG commissions multi-specialty complex, unveil landmark health projects at FMC Keffi
  • Wike commissions Water Treatment Plant in Bwari, FCTWike commissions Water Treatment Plant in Bwari, FCT
  • Features of the Edo State Creative Hub
Miscellaneous
  • ‘Patrice Talon is my proud President’ – Ayra Starr
  • Wizkid says ‘big announcement next week’
  • ‘Remember that there are many good things too’ – Elon Musk
Environment
  • Venezuela Earthquakes: At least 1,450 confirmed dead, number expected to surgeVenezuela Earthquakes: At least 1,450 confirmed dead, number expected to surge
  • ‘Murder Hornets’ eradicated from the US – Officials
  • Traffic Gridlock: Lagos State Government takes action to regulate activities of major, independent petroleum marketers

HenrisCounty

We are dedicated to bringing you the most accurate, up-to-date, and insightful news on a variety of topics that matter to you. Our passion drives us to deliver well-detailed stories, and expert commentary on everything from current news and politics to entertainment and culture.

Get new posts by email
Follow HC:
WhatsApp
Copyright (C) 2026 — HenrisCounty. All rights reserved.
Scroll to Top