Skip to content
henriscounty HenrisCounty

Plain and True

  • News
    • School
    • Field Of Green
    • Technology
  • Sport
    • Environment
    • Health
    • Nigerian Pidgin
  • Business
    • Culture
    • Edifice
    • Entertainment
  • Politics
    • Women
    • Truth
    • Miscellaneous
  • Follow HC
    • Facebook
    • X
    • WhatsApp

Nigerian Pidgin

Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2025 Qualification: Libya V Nigeria – ‘My body still dey shake’ – Nah Boniface tuk am

Naija sharpshooter wey be Victor Boniface, don tuk say, im "body still dey shake".Super Eagles of Naija confam striker, Victor Boniface, as e sit down for airport for inside obodo…
Posted by HenrisCounty October 16, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Wetin dey hapun for streets. E don tof every wia.’ – Chioma Akpotha

Naija actress don tuk say, "e don tof every wia".Chioma Akpotha. Foto: @chiomaakpothaShe come tuk join say, "I need to re-learn and unlearn", say she no know as e dey…
Posted by HenrisCounty October 15, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2025 Qualification: Libya V Nigeria – ‘I no play again ooo abeg’ – nah Moses Simon tuk am

Naija Super Eagles winger wey be Moses Simon, don tuk say im "won go home ooo" com tuk join say, "I no play again ooo abeg".See as Libyan gonment jus…
Posted by HenrisCounty October 14, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Edo State Guber: ‘People of Edo, make una come out in large numbers cast una vote for di person wey una believe say e go do well for una’ – Nah INEC tuk am

Naija electoral body, wey be INEC, don come out dey beg "people of Edo State, make una come out in large numbers, cast una vote for di person wey una…
Posted by HenrisCounty September 20, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Charly Boy don react to the ‘new Presidential car’

Oga kpatakpata for OUR MUMU DON DO ORGANIZATION, wey be Charly Boy, don react to di "new Presidential car" wey Presidio dey use now."New Presidential car". Photo: @AreaFada1As Area Fada…
Posted by HenrisCounty August 20, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘E get as God go bless you, them go think say na devil o’ – nah Crayon tuk am

Naija singer wey be Charles Chibueze Chukwu, wey im stage name nah, Crayon, don tuk say, "God go bless person" wey be say, people go dey tink say "na devil…
Posted by HenrisCounty July 13, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘I love God so much’ – Adekunle Gold

Naija Afrobeat singer, Adekunle Almoruf Kosoko, wey im stage name nah, Adekunle Gold, don come out tuk say, e like God plenty plenty.Adekunle Gold. Photo: @adekunleGOLDWetin make di 'Party No…
Posted by HenrisCounty May 30, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Paris 2024: ‘E don set’ – Super Falcons go face Brazil for Olympic

For di Olympic wey dey come wey dem tag 'Paris 2024', Naija Super Falcons go face Brazil for Group C.Naija Super Falcons. Photo: @GiftMonday21Super Falcons qualify for the tournament after…
Posted by HenrisCounty April 9, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2023: Nigeria V Ivory Coast – ‘No badluck handshake for Eagles o’ – Yemi Alade

Naija Afrobeats singer, Yemi Eberechi Alade, AKA, Yemi Alade, don tuk say, she no want make anybody carry "badluck go dey do handshake before our Eagles play o".Vice Presido, Kashim…
Posted by HenrisCounty February 10, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2023: Nigeria 4(1)-(1)2 South Africa – ‘Make we Dey use football sense during election’ – Nah Aisha Yesufu tuk am

As Naija don reach final for di AFCON 2023 wey dey shele for inside obodo, Ivory Coast, after dem beat South Africa 4-2 for penalty, Madam Aisha Yesufu dom come…
Posted by HenrisCounty February 8, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

2024: ‘January too slow’ – Victor Boniface don drop new year message

Bayer Leverkusen Naija player, Victor Boniface, don drop im new year message o!Bayer Leverkusen and Naija striker, Victor Boniface. Photo: @boniface_jrnDi striker tuk say "January too slow".E come tuk join…
Posted by HenrisCounty January 2, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Who go help you no go stress you’ – Nah Davido tuk am

Naija Afrobeats singer wey be David Adedeji Adeleke AKA Davido, believe say, person wey go helep anoda person no go stress am at all.Naija Afrobeats singer, David Adedeji Adeleke OON,…
Posted by HenrisCounty December 31, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

COP 28: ‘This people no come work, they came to squander what’s left of Nigeria’ – Charly Boy

Replies ⬇ Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, Charly Boy, don chook im mouth for di Convention Of Parties 28 (COP 28) wey Presido Tinubu and im…
Posted by HenrisCounty December 5, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Bale for Gbagada don decide say him go change Charly Boy Bus Stop to Pedro Bus Stop’ – Charly Boy

Charly Boy, Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don tuk say, e get one "kindergarten propaganda" wey dey fly up and down, say, "Bale for Gbagada…
Posted by HenrisCounty December 5, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Instablog dey push me’ – Burna Boy

Naija ogbonge Afrobeats Megastar wey be Damini Ebunoluwa Ogulu, AKA Burna Boy, don come out tuk say "instablog dey push me".Naija Afrobeats Megastar, Damini Ebunoluwa Ogulu, AKA, Burna BoyDi "Last…
Posted by HenrisCounty November 15, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Na now day just dey break!’ – Peter Okoye

Naija ogbonge musician, wey be Peter Okoye (Mr P) of P-Square, jus drop sometin and I go jus drop am as e drop am.Naija musician, Peter Okoye (Mr P) of…
Posted by HenrisCounty October 25, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

A.W.A.Y Festival: ‘Davido is too big’ – Nah X user tuk am

Conversation ⬇ One X user don come out hail Naija Afrobeats singer wey be David Adedeji Adeleke OON, im stage name nah, Davido, cos of di 'First A.W.A.Y Festival' wey go…
Posted by HenrisCounty October 13, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Davido don announce first A.W.A.Y Festival for Atlanta

Naija Afrobeats singer wey be David Adedeji Adeleke OON, buh im stage name nah Davido, don come out announce say, e go do one big show wey e call 'A.W.A.Y…
Posted by HenrisCounty October 13, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

David Hundeyin don turn musician o

Laff! Laff!! Laff!!!Our ogbonge Naija investigative journalist wey dem dey call, David Hundeyin, don turn musician o.Laff! Laff!! Laff!!!Hmm...dis one serious oBuh wetin dey make am dey sing nah?!And di…
Posted by HenrisCounty October 6, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Abia State: Charly Boy dey salute Gov Alex Otti after im 100 days for office

Replies ⬇ Charly Boy dey hail Governor for Abia State, wey dem dey call, Alex Otti, after im 100 days for office.Executive Governor of Abia State, Alex OttiOga Charly tuk say…
Posted by HenrisCounty September 9, 2023No Comments

Posts pagination

Previous page 1 2 3 4 5 Next page
  • Presidential Working Group on National Policing Bill prepare legal framework for implementation of State Police in Nigeria
  • ‘Poorly considered remarks’ – Kwankwaso reacts to Ali Modu Sheriff’s comment that Obi ‘cannot command sizeable support in Northern Nigeria’
  • Argentina 3-2 Egypt: White and Sky Blue through to quarter finals after stunning comeback win in Atlanta
  • Portugal 0-1 Spain: La Roja through to quarter finals, Ronaldo’s Lusitanians bow out
  • ‘We just refused to give in’ – Tuchel after England’s win over Mexico

Recent Comments

  1. hon. Zubair Safiyan Alhaji on ADC release names of Party’s State Chairmen in all 36 States and FCT
  2. Anonymous on ‘Greenwood was betrayed by Manchester United’ – X user

Archives

Library
  • July 2026
  • June 2026
  • May 2026
  • April 2026
  • March 2026
  • February 2026
  • January 2026
  • December 2025
  • November 2025
  • October 2025
  • September 2025
  • August 2025
  • July 2025
  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • August 2024
  • July 2024
  • June 2024
  • May 2024
  • April 2024
  • March 2024
  • February 2024
  • January 2024
  • December 2023
  • November 2023
  • October 2023
  • September 2023
  • August 2023
  • July 2023
  • June 2023
  • May 2023
  • April 2023
  • March 2023
  • February 2023
  • January 2023
  • December 2022
  • November 2022
  • October 2022
  • September 2022
  • August 2022

Categories

Labels
  • Business
  • Culture
  • Edifice
  • Entertainment
  • Environment
  • Field Of Green
  • Health
  • HenrisCounty
  • Miscellaneous
  • News
  • Nigerian Pidgin
  • Politics
  • School
  • Science
  • Sport
  • Technology
  • Truth
  • Women
Pages
  • About
  • Contact
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
Follow HC:
WhatsApp
Get new posts by email
Sport
  • England: Gareth Southgate resigns as Three Lions manager
  • Uganda 1-3 Nigeria: Raphael Onyedika scores brace, Super Eagles finish Group C with perfect recordUganda 1-3 Nigeria: Raphael Onyedika scores brace, Super Eagles finish Group C with perfect record
  • Eze records goal contribution in debut for Arsenal as Gunners cruise through Nottingham Forest 3-0Eze records goal contribution in debut for Arsenal as Gunners cruise through Nottingham Forest 3-0
News
  • Attack On Israel: ‘War Against Hamas – Operational Update Day 7’ – IDF
  • Alabama lawmakers advance bill that would define male and female based on sperm and ova
  • Alleged ₦1.9bn Fraud: EFCC’s witness narrates how Works and Housing Minister Director, Surveyor siphoned contract fundsAlleged ₦1.9bn Fraud: EFCC's witness narrates how Works and Housing Minister Director, Surveyor siphoned contract funds
Entertainment
  • Shallipopi end agreements with Dapper Music after ‘trust broken, finances mishandled and rights disregarded’
  • Grammy Awards 2025: ‘Congratulations. I am proud of her accomplishments’ – President Tinubu
  • P-Square Brawl: ‘I’ve been st*pid, I just found out that I was actually used in the whole reunion’ – Mr PP-Square Brawl: 'I've been st*pid, I just found out that I was actually used in the whole reunion' - Mr P
Politics
  • PGF endorse President Tinubu for second termPGF endorse President Tinubu for second term
  • Photos – Peter Obi ‘grateful for quiet time’ with Obasanjo at Anambra Airport
  • 2023 Elections: Peter Obi releases ObiDatti Presidential Campaign Schedule
Culture
  • Eid El-Fitr 2024: FG declares Thursday 11th April additional holiday
  • Alonso At 43: ‘Happy birthday to a midfield magician’ – Liverpool
  • Eid El-Kabir: ‘Barka de sallah’ – Fani-Kayode
Truth
  • Revival: Part 1 – Meaning? ‘…that thy people may rejoice in thee’
  • Revival: Part 8 – The Cold Church – ‘To be spiritually minded is life and peace’
  • Biblical Loyalty: Part 9a – Pretence – ‘…I never knew you: depart from me, ye that work iniquity’
Business
  • America having ‘huge positive impact’ in the Stock Market due to Tariffs – TrumpAmerica having 'huge positive impact' in the Stock Market due to Tariffs - Trump
  • ‘Trade w*rs has no winners’ – China’s Foreign Ministry Spox, Jian
  • Nigeria’s Economy: APC government pursuit for fresh loans ‘reckless and dangerous move that threatens the future of Nigeria and generations yet unborn’ – AtikuNigeria's Economy: APC government pursuit for fresh loans 'reckless and dangerous move that threatens the future of Nigeria and generations yet unborn' - Atiku
Edifice
  • Bayelsa State: Governor Diri visit Azikel Refinery still under construction
  • Gateway International Agro-Cargo Airport: Governor Abiodun inspects and tests newly installed equipments for ‘security and efficiency’Gateway International Agro-Cargo Airport: Governor Abiodun inspects and tests newly installed equipments for 'security and efficiency'
  • Press Release – Osinbajo lays foundation of first solar cell factory in West Africa
Miscellaneous
  • How to overcome ‘rejection and disappointment in life’ – Reno Omokri
  • Aisha Yesufu exposes ‘the only problem they have with Peter Obi’
  • Haaland shares a beautiful photo
Environment
  • Climate Change: ‘Some don’t believe it is real. The clean energy transition is already happening’ – President Biden
  • First Lady Oluremi Tinubu donates ₦500m, relief items to flood-affected communities in YolaFirst Lady Oluremi Tinubu donates ₦500m, relief items to flood-affected communities in Yola
  • California Wildfires: President Biden grateful to ‘brave men and women who ran towards danger in Southern California’

HenrisCounty

We are dedicated to bringing you the most accurate, up-to-date, and insightful news on a variety of topics that matter to you. Our passion drives us to deliver well-detailed stories, and expert commentary on everything from current news and politics to entertainment and culture.

Get new posts by email
Follow HC:
WhatsApp
Copyright (C) 2026 — HenrisCounty. All rights reserved.
Scroll to Top