Posted inNigerian Pidgin
Charly Boy don share foto wey don tey of imsef ‘before independence’
Photo ⬇ Oga Kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION wey dem dey call, Charly Boy, don share foto of imsef wey don tey, com tuk say, na so...