EU Report on 2023 Elections: ‘Na this one pain APC pass’ – Charly Boy tuk am

Laff! Laff!! Laff!!! Dis oga Charly sef ehn…!

2023 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin' Party, Peter Obi
2023 Presidential candidate for Labour Party (LP), di “Papa, Mama and Pikin’ Party, Peter Obi

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don tuk say, “na this one pain APC pass”.

Dis tin wey Oga Charly tuk nah im reaction to wetin European Union (UN) tuk for inside dem final report for dis our Naija 2023 General Elections wey dem do for Saturday 25 March witi Saturday 18 March, 2023.

Area Fada quote EU Electoral Observation Mission wey tuk say, “Only the Labour Party presidential campaign was leader-centred and issue-based.”

2023 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin' Party, Peter Obi

2023 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin' Party, Peter Obi

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

DISCLAIMER: Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.