Skip to content
henriscounty HenrisCounty

Plain and True

  • News
    • School
    • Field Of Green
    • Technology
  • Sport
    • Environment
    • Health
    • Nigerian Pidgin
  • Business
    • Culture
    • Edifice
    • Entertainment
  • Politics
    • Women
    • Truth
    • Miscellaneous
  • Follow HC
    • Facebook
    • X
    • WhatsApp

Nigerian Pidgin

Posted inNigerian Pidgin

Make we see Liverpool new kit

Foto ⬇ Liverpool don launch new away kit wey dem go wear for di new 2023/24 season.Liverpool new away kit for di 2023/24 seasonDis one make sense, di green color fine…
Posted by HenrisCounty June 30, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Eid Mubarak to all my brothers and sisters’ – nah Sadio Mane tuk am

Di player wey dem dey call, Sadio Mane, don com out say make e show love to im Muslim "brothers and sisters".Bayern Munich witi Senegal forward, Sadio ManeAs we sabi…
Posted by HenrisCounty June 29, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Eid El-Kabir: ‘I have time today. Please invite me’ – Twitterer to Adunni Ade

One twitterer don reply our Naija ogbonge actress, Adunni Ade, say, make she invite am come for Eid El-Kabir jolly-jolly.Eid MubarakDi twitterer dey reply di film maker after she com…
Posted by HenrisCounty June 28, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Eid El-Kabir: ‘Who I fit invite?’ – Adunni Ade

Naija ogbonge actress and film maker, Adunni Ade, jus post dis as Muslims for inside Naija witi for di world dey celebrate Eid El-Kabir.Naija ogbonge actress, Adunni AdeDi actress wey…
Posted by HenrisCounty June 28, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Manchester City don win FA Cup 2022/23 – Guardiola dey look for treble

Omo! E be like say Pep Guardiola go carry treble this season, cos as e be, nah only Inter remain o.Manchester City players take foto witi FA Cup trophy after…
Posted by HenrisCounty June 4, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Love this woman in particular’ – nah Blessing Okagbare tuk am

Our own Naija ogbonge track and field athlete before-before wey dem dey call Blessing Okagbare don drop one foto wey she com tuk for oyibo say "Love this woman in…
Posted by HenrisCounty June 2, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Napoli don win Scudetto: See as fans love Osimhen, tuk say ‘God is the greatest’

Nah dis kain tin I dey call "beautiful".Our Naija ogbonge striker wey dem dey call Victor Osimhen don carry Scudetto "deliver" give dem "Napolitans".See as Napolitans gather dey show plenti…
Posted by HenrisCounty May 5, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

As PSG star Mbappe be for 2017

Dis one nah wetin I call "2017 Edition" of Mbappe.PSG ogbonge forward Kylian Mbappe. For di foto, Mbappe pose witi AS Monaco jersey for 2017Kylian Mbappe nah ogbonge forward wey…
Posted by HenrisCounty May 4, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Presido Buhari inside Army General uniform

Hmm...our Naija Presido Buhari wear Army General uniform.Naija Presido Buhari for inside Army General uniformAs we sabi say Bubu dey like wear native like all dis agbada...like dat-like dat shaa.Buh…
Posted by HenrisCounty April 28, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

See our Naija ogbonge striker Osimhen

Nah our Naija beta sharpshooter be dis wey dem dey call, Victor Osimhen.Naija ogbonge striker wey dem dey call Victor OsimhenOsimhen nah ogbonge futubola wey dey play for SSC Napoli…
Posted by HenrisCounty April 28, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Tinubu don show for Naija and e dey ‘hale and hearty’ – nah ‘Wanderer’ tuk am

E get one man wey call himself 'Wanderer', e com out tuk say, our Naija Presido-elect, wey dem dey call, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu, don show for kontiri.'Wanderer' witi Presido-elect,…
Posted by HenrisCounty April 25, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Atlanta’ nah my ‘second home’ – nah Peter Okoye tuk am

Peter Okoye wey dey for PSquare don tuk say im "second home" nah "Atlanta".Peter Okoye of PSquareAtlanta nah City wey dey for inside obodo United States (US).Our Naija Afrobeats ogbonge…
Posted by HenrisCounty April 24, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

White Nigerian don pay ‘Sallah homage’ give Presido Buhari

I neva really gada enuff informate about di man wey dem dey call Mohammed Jammal, person fit call am 'White Nigerian' join.Mohammed Jammal 'White Nigerian' don pay "Sallah homage" give…
Posted by HenrisCounty April 22, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Bashir Ahmad don show im beautiful family

Presido Muhammadu Buhari, im 'Special Assistant on Digital Communication' wey dem dey call Bashir Ahmad, don show im family.Bashir Ahmad witi im familyAhmad get beautiful family o...hmm!As Eid Al-Fitr hapun…
Posted by HenrisCounty April 22, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Full Moon’ – nah Blessing Okagbare tuk am

Make I no lie, I no understand wetin she mean as she tuk say "full moon".Blessing Okagbare. Our Naija pro track and field athlete before beforeBlessing Okagbare nah our Naija…
Posted by HenrisCounty April 20, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘The sky is still blue’ – nah Peter Okoye tuk am

Our Naija ogbonge musician wey dem dey call Peter Okoye, wey dey for P-Square, don com out tuk for oyibo say "the sky is still blue".Peter Okoye wey dey for…
Posted by HenrisCounty April 20, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Hmm…Tiwa fine die

Wetin we suppose sabi be say, nobodi go helep us hail our own, nah we go take our hand hail our own.Naija Afrobeats queen, Tiwa SavageDis won nah our own…
Posted by HenrisCounty April 18, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Uefa Champions League 2022/23: Napoli V AC Milan – Our Naija strika Osimhen don show

Our Naija super strika, Victor Osimhen, don show for Napoli.Naija and Napoli strika, Victor OsimhenUna sabi say Osimhen bin get injury wey make am no play for Napoli - di…
Posted by HenrisCounty April 18, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Make una see our ‘fearless’ Super Falcons defender Onome Ebi

Onome Ebi nah our madam for Super Falcons dem squad.Our "fearless" madam for Super Falcons of Naija, Onome EbiNah she be captain for our Super Falcons, she go carry other…
Posted by HenrisCounty April 15, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Real Madrid nack Chelsea 2-0: E still dey Ancelotti body

For una wey no sabi, Real Madrid oga for coach wey dem dey call, Carlo Ancelotti, nah footballer before before.Hmm...make una see Real Madrid oga for coach Carlo Ancelotti dey…
Posted by HenrisCounty April 13, 2023No Comments

Posts pagination

Previous page 1 2 3 4 5 Next page
  • Andre scores winner in stoppage time as Wolves stun Liverpool 2-1 at Molineux
  • US ready to fight w*rs ‘forever’ – Trump
  • ‘Politicians are obsessed over 2027 elections’ while ‘over 1,000 Nigerians have been k*lled and abd*cted in 2026’ – Obi
  • ‘Violation of Iran’s sovereignty’: Turkey, China, Russia react to k*lling of Khamenei
  • ‘Stability and peace are not achieved through use of w*apons’ – Pope Leo XIV

Recent Comments

  1. hon. Zubair Safiyan Alhaji on ADC release names of Party’s State Chairmen in all 36 States and FCT
  2. Anonymous on ‘Greenwood was betrayed by Manchester United’ – X user

Archives

Library
  • March 2026
  • February 2026
  • January 2026
  • December 2025
  • November 2025
  • October 2025
  • September 2025
  • August 2025
  • July 2025
  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • August 2024
  • July 2024
  • June 2024
  • May 2024
  • April 2024
  • March 2024
  • February 2024
  • January 2024
  • December 2023
  • November 2023
  • October 2023
  • September 2023
  • August 2023
  • July 2023
  • June 2023
  • May 2023
  • April 2023
  • March 2023
  • February 2023
  • January 2023
  • December 2022
  • November 2022
  • October 2022
  • September 2022
  • August 2022

Categories

Labels
  • Business
  • Culture
  • Edifice
  • Entertainment
  • Environment
  • Field Of Green
  • Health
  • HenrisCounty
  • Miscellaneous
  • News
  • Nigerian Pidgin
  • Politics
  • School
  • Sport
  • Technology
  • Truth
  • Women
Pages
  • About
  • Contact
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
Follow HC:
WhatsApp
Get new posts by email
Sport
  • Premier League 2023/24: Arsenal 0-2 Aston Villa – Villans end Gunners 11-league game unbeaten run
  • Uefa Champions League 2024/25: Manchester City 3-3 Feyenoord – Guardiola’s side are ‘weak and frail’ – Shearer
  • Lobi Stars FC: Amokachi appointed new manager of Benue-based club
News
  • Stampede At School In Oyo: ‘His recent remarks regarding the avoidable tragedies in Anambra and Oyo states lack statesmanship and decency’ – Sunday Dare to Peter Obi
  • School Building Collapse In Plateau State: Minister of Education Amman extend profound sympathy
  • Tackling Insecurity: IGP Alkali Baba deploys armed drones
Entertainment
  • ‘If Phyno didn’t message me to sign me, I would have gone back to Ondo’ – Cheque
  • Sean ‘Diddy’ Combs: After hearing Cassie’s Testimony, 50cent says Didy should have accepted a plea dealSean 'Diddy' Combs: After hearing Cassie's Testimony, 50cent says Didy should have accepted a plea deal
  • Grammy Awards 2024: Governor Sanwo-Olu sends ‘special shoutout to all Nigerian talents represented’
Politics
  • Oborevwori Dumps PDP Joins APC: Photos – Sanwo-Olu joins Shettima to welcome Delta State Governor ‘into the progressive family’Oborevwori Dumps PDP Joins APC: Photos - Sanwo-Olu joins Shettima to welcome Delta State Governor 'into the progressive family'
  • 2023 Elections: Senatorial Election Results
  • Canada: ‘Canada is, and always has been for Canadian people’ – Former PM Harper
Culture
  • Oyo State: ‘Ibadan was created as a war camp for warriors’
  • Guardiola At 54: ‘Happy birthday boss’ – Man City
  • Prof. Woke Soyinka At 90: ‘He is unwaveringly dedicated to the value of human dignity and service’ – President Tinubu
Truth
  • Fruit of the Spirit: Part 2 – Galatians 5:22-23 – ‘Longsuffering…against such there is no law’
  • The Lord’s Prayer: Part 1 – ‘Lord, teach us to pray…And forgive us our debts, as we forgive our debtors’
  • False Doctrine: ‘If any man teach otherwise, he is proud, knowing nothing’
Business
  • Former US President Donald Trump tax returns released
  • Governor Eno disburses ₦361m in business grants to over 800 beneficiariesGovernor Eno disburses ₦361m in business grants to over 800 beneficiaries
  • Tinubunomics: ‘Oil Production hits an all time high of 1.6MB’ – PresidencyTinubunomics: 'Oil Production hits an all time high of 1.6MB' - Presidency
Edifice
  • Lagos State: Opebi-Mende-Ojota Link Bridge will cut travel time and tackle traffic congestion – Governor Sanwo-OluLagos State: Opebi-Mende-Ojota Link Bridge will cut travel time and tackle traffic congestion - Governor Sanwo-Olu
  • Oyo State: Challenge-Odo Ona Elewe-Elebu-Apata Road Dualisation (12.5 km) completed
  • NCAA grants Gateway International Airport commercial operational permitNCAA grants Gateway International Airport commercial operational permit
Miscellaneous
  • ‘One negative thing happens, you will amplify it on social media, but, PH Refinery is now operational, you’re silent’ – Reno Omokri
  • ‘Will it sound reasonable if a male colleague offered to buy your wife a plane ticket to travel for holidays’ – Aisha Yesufu
  • ‘I’d break the bank for Osimhen’ – Piers Morgan
Environment
  • California Wildfires: Five k*lled, more than 100,000 ordered to evacuate
  • Tropical Storm Yagi: Photos of ‘severe destruction’ in Vietnam
  • Hurricane Milton: President Biden to travel to Florida to help ‘the people put the pieces back together’

HenrisCounty

We are dedicated to bringing you the most accurate, up-to-date, and insightful news on a variety of topics that matter to you. Our passion drives us to deliver well-detailed stories, and expert commentary on everything from current news and politics to entertainment and culture.

Get new posts by email
Follow HC:
WhatsApp
Copyright (C) 2026 — HenrisCounty. All rights reserved.
Scroll to Top