Skip to content
HenrisCounty HenrisCounty

Plain and True

  • About
  • Contact
  • News
    • School
    • Field Of Green
    • Technology
  • Sport
    • Environment
    • Health
    • Nigerian Pidgin
  • Business
    • Culture
    • Edifice
    • Entertainment
  • Politics
    • Women
    • Truth
    • Miscellaneous
  • Follow HC
    • Facebook
    • X
    • Instagram
    • Threads
    • WhatsApp

Nigerian Pidgin

Posted inNigerian Pidgin

‘I go post smtin, Agbado followers go say na fake news’ – Nah Charly Boy tuk am

I go drop am as Oga Charly drop am.Oga Charly Boy. Photo: @AreaFada1Oga Charly Boy wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION tuk say: "Sometimes I go post smtin,…
Posted by HenrisCounty September 5, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Gabon: ‘Dis na President Ali Bongo of Gabon asking to be rescued’ – Charly Boy

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, tuk say, Presido Ali Bongo for Gabon go "rot in jail" after e "impoverished the people of Gabon".Ousted…
Posted by HenrisCounty September 1, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Six Lies’ – ‘Which one dey vex you pass?’

Oga Kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call, Charly Boy, dey ask say, for all di "lies" wey dem dey lie for inside Naija,…
Posted by HenrisCounty August 23, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘This Igbo boy don collect GWR tire’ – Kemi Olunloyo

Dr. Kemi Olunloyo, a "US trained broadcast and investigative journalist" as she take describe herself, don come out tuk say, one "igbo boy don collect GWR tire".'This igbo boy Vincent…
Posted by HenrisCounty August 21, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Charly Boy don share foto wey don tey of imsef ‘before independence’

Photo ⬇ Oga Kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION wey dem dey call, Charly Boy, don share foto of imsef wey don tey, com tuk say, na so…
Posted by HenrisCounty August 15, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

FIBA Women’s Afrobasket 2023: ‘Trophy don show’ – D’Tigress

Foto ⬇ Our Naija women basketball team don go carry cup for basketball tournament wey dem play for obodo Rwanda for inside Africa.D'Tigress player pose witi FIBA Women's Afrobasket trophy after…
Posted by HenrisCounty August 7, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Don’t use ur platform to implant wrong ideas in the minds of others’ – Reply wey dem give Olamide

Reply ⬇ Twitterers don send plenti reply give Olamide after e tuk say "pastors de cash out shaa can't lie".Naija rapper, Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah OlamideNaija rapper, Olamide…
Posted by HenrisCounty July 31, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Pastors de cash out shaa can’t lie’ – Olamide

Naija rapper, wey dem dey call Olamide Gbenga Adedeji, im stage name nah Olamide, don come out tuk say, "I fit multitask", say "God you fit call me too oh".Naija…
Posted by HenrisCounty July 31, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

See plenti reply after Charly Boy tell ‘tribunal/supreme court judges’ say ‘if una do anyhow, una go see anyhow’

Replies ⬇ Abeg, make we calm down read all di reply wey dem drop give Charly Boy after e come out tuk say, "Justice Ugo resigns", come tuk join say, "Tribunal/Supreme…
Posted by HenrisCounty July 20, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Tribunal/Supreme Court Judges, if una do anyhow, una go see anyhow’ – Nah Charly Boy tuk am

Laff! Laff!! Laff!!!Omo! Charly Boy dey vex o...hmm!!"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am. Photo: @AreaFada1Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey…
Posted by HenrisCounty July 20, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘We gats to give God glory’ – Ice Prince

Foto ⬇ Ogbonge Naija rapper, wey dem dey call, Panshak Henry Zamani, buh dem sabi am wella as Ice Prince, don share plenti foto for im fans/lovers.Naija ogbonge rapper Panshak Henry…
Posted by HenrisCounty July 17, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘See as Peter Obi dey look…Obidients no go gree sam sam’ – nah Charly Boy tuk am

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don come out tuk say, "even if Peter Okwute Obi come tell us say make we move on…
Posted by HenrisCounty July 13, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

EU Report on 2023 Elections: ‘Na this one pain APC pass’ – Charly Boy tuk am

Laff! Laff!! Laff!!! Dis oga Charly sef ehn...!2023 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin' Party, Peter ObiCharly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU…
Posted by HenrisCounty July 11, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

“At any time katakana burst…drive your house back to igbo land’ – Charly Boy

Laff! Laff!! Laff!!!Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call, Charly Boy, don tuk say, e get di kain "building" wey igbo man suppose…
Posted by HenrisCounty July 7, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Dem say nah glitches, Amazon people say nothing like dat’ – Charly Boy

Laff! Laff!! Laff!!!Oga patapata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call, Charly Boy, tuk for oyibo say, "I can never stop laffing at INECs stupidity…
Posted by HenrisCounty July 5, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘People dey call for my arrest because I charged the youths of Nigeria’ – Charly Boy

Oga patapata wey get OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call Charly Boy, don tuk say, "some people dey call for my arrest" cos say e ginger Naija…
Posted by HenrisCounty July 2, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Nigerian youths, una destiny dey una hand’ – Charly Boy

Charly Boy, Oga wey get OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don drop one post for social media. Di post get video witi some tins wey e tuk buh I no…
Posted by HenrisCounty July 2, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘You were just trying to flex your “London residence” – Nah reply wey person drop give Oga Otedola

Naija Twitterers don com out drop plenti reply give Oga Femi Otedola after e tuk say e gbadun "lovely evening" witi Ogbonge Naija Afrobeats singer wey dem dey call, Ayodeji…
Posted by HenrisCounty July 1, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Femi Otedola gbadun witi Wizkid for im London house

I don tuk am before say money good well-well.Oga Femi Otedola dey gbadun beta evening witi Ogbonge Naija Afrobeats singer, Ayodeji Ibrahim Balogun AKA Wizkid for im house for London…
Posted by HenrisCounty July 1, 2023No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Make we see Liverpool new kit

Foto ⬇ Liverpool don launch new away kit wey dem go wear for di new 2023/24 season.Liverpool new away kit for di 2023/24 seasonDis one make sense, di green color fine…
Posted by HenrisCounty June 30, 2023No Comments

Posts pagination

Previous page 1 2 3 4 5 Next page
  • Nigeria’s World Cup hopes dashed after 3-4 loss on penalties to Congo
  • Nigeria defeat Gabon 4-1 in Morocco, progress to final of 2026 World Cup Play-off
  • Nigeria to slug it out with Gabon in World Cup 2026 qualifier Play-off in Morocco
  • Doku says ‘God gives power’ after helping Manchester City demolish Liverpool
  • Manchester City 3-0 Liverpool: Guardiola clinch easy win in 1,000th game as Cityzens go second

Recent Comments

  1. hon. Zubair Safiyan Alhaji on ADC release names of Party’s State Chairmen in all 36 States and FCT
  2. Anonymous on ‘Greenwood was betrayed by Manchester United’ – X user

Archives

Library
  • November 2025
  • October 2025
  • September 2025
  • August 2025
  • July 2025
  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • August 2024
  • July 2024
  • June 2024
  • May 2024
  • April 2024
  • March 2024
  • February 2024
  • January 2024
  • December 2023
  • November 2023
  • October 2023
  • September 2023
  • August 2023
  • July 2023
  • June 2023
  • May 2023
  • April 2023
  • March 2023
  • February 2023
  • January 2023
  • December 2022
  • November 2022
  • October 2022
  • September 2022
  • August 2022

Categories

Labels
  • Business
  • Culture
  • Edifice
  • Entertainment
  • Environment
  • Field Of Green
  • Health
  • HenrisCounty
  • Miscellaneous
  • News
  • Nigerian Pidgin
  • Politics
  • School
  • Sport
  • Technology
  • Truth
  • Women
Pages
  • About
  • Contact
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
Follow HC:
WhatsApp
Get new posts by email
Sport
  • Former Atletico Madrid striker Fernando Torres turns 39
  • Premier League 2024/25: Chelsea 3-1 Liverpool – Blues boost Champions League hopes with home winPremier League 2024/25: Chelsea 3-1 Liverpool - Blues boost Champions League hopes with home win
  • Premier League 2023/24: Chelsea 4-4 Manchester City – Spoils shared at Stamford Bridge – Results
News
  • Hajj 2025: VP Shettima flag off FG’s inaugural airlift of pilgrims from Nigeria to Saudi Arabia in Imo StateHajj 2025: VP Shettima flag off FG's inaugural airlift of pilgrims from Nigeria to Saudi Arabia in Imo State
  • Attack On Israel: Four arrests made at Manchester vigil
  • South Africans ask UK to return diamond in Charles’ crown jewels
Entertainment
  • Sold-Out Concert: Wizkid’s electrifying performance at the Madison Square Garden
  • ‘Let’s do this baby’: You are my ‘other half, I love you’ – Frederick Leonard to Peggy Ovire
  • 50cent announce ‘expansion of G-Unit Film & Television’
Politics
  • US-Canada: ‘Trump threatening steep and sweeping tariffs that would devastate our economy’ – Ontario Premier, Ford
  • Akpabio V Natasha – ‘Outcome of the review of signatures/thumbprints of the petitioners for the recall of the Senator representing Kogi Central’Akpabio V Natasha - 'Outcome of the review of signatures/thumbprints of the petitioners for the recall of the Senator representing Kogi Central'
  • Osun Governorship Election: Adeleke grateful after Supreme Court officially announced him bonafide candidate of PDP
Culture
  • ‘70% of Nigeria’s population is youths but we are yet to make the right investments in them’ – Peter Obi'70% of Nigeria's population is youths but we are yet to make the right investments in them' - Peter Obi
  • ‘Thank you for sticking with me .. through it all’ – Moyo Lawal
  • Ramadan 2024: Peter Obi encourage Muslim communities to work together in love and unity for the progress of Nigeria
Truth
  • False Doctrine: ‘If any man teach otherwise, he is proud, knowing nothing’
  • Revival: Part 4 – Barriers – ‘If my people, which are called by my name, shall humble themselves, and pray’
  • Revival: Part 13 – Dry Bones – ‘And the breath came into them and they lived’
Business
  • Dangote Refinery: President Tinubu offers lifeline, NNPC to sell crude in Naira
  • Naira Redesign: Commercial Banks start dispensing new notes
  • Nigeria’s Economy: Press Release – ‘Update on the crude and refined product sales in Naira initiative’Nigeria's Economy: Press Release - 'Update on the crude and refined product sales in Naira initiative'
Edifice
  • Photos: Transformation of Lobi Stars home ground, Aper Aku Stadium, ‘into a world-class facility’Photos: Transformation of Lobi Stars home ground, Aper Aku Stadium, 'into a world-class facility'
  • Governor Sanwo-Olu commission school, roads in Agboyi-Ketu and Bariga LCDAsGovernor Sanwo-Olu commission school, roads in Agboyi-Ketu and Bariga LCDAs
  • Official: FC Barcelona’s new commercial office opens doors next May 8
Miscellaneous
  • ‘The gbedu is important’ – Fan replies after Governor Adeleke confirms ‘Timeless Concert’ in Osun State
  • Election Of Pope: Reno Omokri’s opinion on ‘the act of electing a new Pope by Cardinals of the Roman Catholic Church’Election Of Pope: Reno Omokri's opinion on 'the act of electing a new Pope by Cardinals of the Roman Catholic Church'
  • Haaland shares a beautiful photo
Environment
  • California Wildfires: ‘Updates on fire containment – Kenneth Fire is at 35% containment’
  • Hurricane Milton: ‘Several tornadoes likely across parts of central and southern Florida’
  • UN Deputy Sec-Gen Amina Mohammed explains ‘Climate Finance’

HenrisCounty

We are dedicated to bringing you the most accurate, up-to-date, and insightful news on a variety of topics that matter to you. Our passion drives us to deliver well-detailed stories, and expert commentary on everything from current news and politics to entertainment and culture.

Get new posts by email
Follow HC:
WhatsApp
Copyright (C) 2025 — HenrisCounty. All rights reserved.
Scroll to Top