Oga patapata wey get OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call Charly Boy, don tuk say, “some people dey call for my arrest” cos say e ginger Naija youths say “una destiny dey una hand”.
![]() |
Charly Boy take foto witi Peter Obi, na im be 2023 Presidential candidate for Labour Party (LP) |
Area Fada com yab dem say, dem be “monkeys”, com tuk join say, dem “dey form gangster on top my post”.
Hmm…no be small tin o!
Abeg, make we read wetin Oga Charly Boy tuk ⬇