Posted inNigerian Pidgin
Presido Buhari inside Army General uniform
Hmm...our Naija Presido Buhari wear Army General uniform.Naija Presido Buhari for inside Army General uniformAs we sabi say Bubu dey like wear native like all dis agbada...like dat-like dat shaa.Buh…



