Skip to content
HenrisCounty HenrisCounty

Plain and True

  • About
  • Contact
  • News
    • School
    • Field Of Green
    • Technology
  • Sport
    • Environment
    • Health
    • Nigerian Pidgin
  • Business
    • Culture
    • Edifice
    • Entertainment
  • Politics
    • Women
    • Truth
    • Miscellaneous
  • Follow HC
    • Facebook
    • X
    • Instagram
    • Threads
    • WhatsApp

Nigerian Pidgin

‘Rotimi Amaechi no lie, Nigeria no dey fear God’ – Charly Boy
Posted inNigerian Pidgin

‘Rotimi Amaechi no lie, Nigeria no dey fear God’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run Our Mumu Don Do Organization, wey be Charly Boy, don come out tuk say e gree witi wetin Governor for Rivers State before-before tuk, say,…
Posted by HenrisCounty July 4, 2025Tags: Amaechi, Charly Boy, God, Nigeria, Rivers StateNo Comments
I dey plan relocate go Dubai – Mr P
Posted inNigerian Pidgin

I dey plan relocate go Dubai – Mr P

Naija musician, Peter Okoye, AKA, Mr P, wey dey for the Group, P-Square, before before, tuk say e dey tink am weda e go relocate go Dubai. Di 'Winning' crooner…
Posted by HenrisCounty June 9, 2025Tags: Atlanta, P-Square, Peter OkoyeNo Comments
‘If una like make una continue to Dey abuse me’ – Ubi Franklin tuk am after im meeting with Presido Tinubu
Posted inNigerian Pidgin

‘If una like make una continue to Dey abuse me’ – Ubi Franklin tuk am after im meeting with Presido Tinubu

Music Executive, Ubi Franklin, don tuk say im no send anybody after im meeting with Presido Tinubu. E tuk say, if e get another chance to take meet with Presido…
Posted by HenrisCounty May 26, 2025Tags: All Progressives Congress, APC, Music, President TinubuNo Comments
‘Football ehn fit give person BP’ – Nah Davido tuk am
Posted inNigerian Pidgin

‘Football ehn fit give person BP’ – Nah Davido tuk am

Naija ogbonge Afrobeats singer wey be David Adedeji Adeleke, OON, AKA, Davido, tuk say, "Football ehn fit give person BP." Dis im tuk dey come as Inter and Barcelona play…
Posted by HenrisCounty May 7, 2025Tags: Afrobeats, Arsenal, football, Germany, Munich, UefaNo Comments
‘Why when money come, happiness dey always comot ?’ – Kizz Daniel dey ask
Posted inNigerian Pidgin

‘Why when money come, happiness dey always comot ?’ – Kizz Daniel dey ask

Naija singer wey be Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, AKA, Kizz Daniel, dey ask say, "Why when money come , happiness dey always comot ?" Reply wey dem give Kizz Daniel:
Posted by HenrisCounty April 5, 2025Tags: Happiness, Kizz DanielNo Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘February wey go Sweet na From January You go Know’ – Yemi Alade

Be like say Naija ogbonge singer wey be Yemi Eberechi Alade, AKA, Yemi Alade, don enter 'Valentine' mode already.Yemi Alade. Foto: @yemialadeeDi 'Tomorrow' singer tuk say: "February wey go Sweet…
Posted by HenrisCounty February 6, 2025No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘I dey take style look for husband for dis my Princess’ – Charly Boy

Oga kpatakpata for OUR MUMU DON DO Organization, Charly Boy, tuk say: "To Whom it may Concern. Oga Charly Boy witi im "princess". Photo: @AreaFada1"I dey take style look for husband…
Posted by HenrisCounty December 24, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Dele Farotimi’s Arrest: ‘Una don tire to hold my guy Dele. Bail Granted!’ – Charly Boy

As Charly Boy take tuk am: "Una don tire to hold my guy Dele.Dele Farotimi"BAIL GRANTED! #FreeDeleFatotimiNOW 30miliom 2 sureties, responsible in Ado Ekiti Defendant ..Intl passport No interview during…
Posted by HenrisCounty December 20, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘From January, na so anything bad wey happen to us, na so we go dey blame village people’ – Charly Boy

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, tuk say: "I just dey my village with my daughter dey enjoy the small calmness of the village…
Posted by HenrisCounty December 20, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Dele Farotimi’s Arrest: ‘Police no dey so settle defamation matter’ – Nah Charly Boy tuk am

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, wey be Charly Boy,  don chook im mout for di Dele Farotimi arrest matter.Dele FarotimiArea Fada tuk say, "Police no…
Posted by HenrisCounty December 4, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Shameful. See as dem pack themselves go France’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANIZATION, wey be Charly Boy, don chook im mout for di mata wey be say Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel…
Posted by HenrisCounty November 30, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Na big honor for France to welcome President Tinubu’ – Convo wey shele between Macron and Tinubu for Naija pidgin

Dis nah convo wey shele between France Presido, wey be Emmanuel Macron, and Naija Presido, wey be Bola Tinubu.Emmanuel Macron welcome Presido Bola Tinubu for im kontiri, France. Foto: State…
Posted by HenrisCounty November 29, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Make una leave Davido alone, e talk am as e see am’ – Charly Boy

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, don come out dey hail Davido after di singer tuk say, Naija economy dey in "shambles".Charly BoyArea Fada…
Posted by HenrisCounty November 27, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Dem dey quick carry my picture anytime I talk about Peter Obi or wetin concern the country’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization wey be Charly Boy, don come out tuk say, "dem dey quick carry my picture anytime I open mouth for…
Posted by HenrisCounty November 22, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

Davido At 32: ‘My eye don see shege!! But God is Good’

Naija ogbonge Afrobeat singer wey be David Adedeji Adeleke OON, buh im stage name nah Davido, dey bless God cos say e dey alive, and e dey Kampe as he…
Posted by HenrisCounty November 21, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2024 Qualification: Nigeria 1-2 Rwanda – ‘Abeg make Una no taya to support us o’ – Nah Super Eagles tuk am

Super Eagles of Naija don come out dey beg Naija pipu say, "we no say Una dey vex", come tuk say, "abeg, make Una no taya to support us o".Super…
Posted by HenrisCounty November 19, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Osimhen even Rolex you no fit just say oya take this small 1 or buy me small Benz, Na wa oo’ – nah Boniface tuk am

Naija striker, Victor Boniface, tuk say: "How I go get senior man like @victorosimhen9 person no go benefit from am Naija Super Eagles striker, Victor Boniface"Even Rolex you no fit just say…
Posted by HenrisCounty October 25, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2025 Qualification: Libya V Nigeria – ‘My body still dey shake’ – Nah Boniface tuk am

Naija sharpshooter wey be Victor Boniface, don tuk say, im "body still dey shake".Super Eagles of Naija confam striker, Victor Boniface, as e sit down for airport for inside obodo…
Posted by HenrisCounty October 16, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

‘Wetin dey hapun for streets. E don tof every wia.’ – Chioma Akpotha

Naija actress don tuk say, "e don tof every wia".Chioma Akpotha. Foto: @chiomaakpothaShe come tuk join say, "I need to re-learn and unlearn", say she no know as e dey…
Posted by HenrisCounty October 15, 2024No Comments
Posted inNigerian Pidgin

AFCON 2025 Qualification: Libya V Nigeria – ‘I no play again ooo abeg’ – nah Moses Simon tuk am

Naija Super Eagles winger wey be Moses Simon, don tuk say im "won go home ooo" com tuk join say, "I no play again ooo abeg".See as Libyan gonment jus…
Posted by HenrisCounty October 14, 2024No Comments

Posts pagination

1 2 3 4 Next page
  • Leeds United sign striker Dominic Calvert-Lewin from Everton
  • Aston Villa are ‘tactically excellent’ – Newcastle boss, Howe, ahead of Premier League opener at Villa Park
  • Governor Uzodimma inspects construction of EIICC and Assumpta Flyover
  • EFCC apprehends five suspected illegal miners in Uyo
  • ‘Nigeria cannot attract sustainable foreign investment with poor leadership and governance’ – Peter Obi

Recent Comments

  1. hon. Zubair Safiyan Alhaji on ADC release names of Party’s State Chairmen in all 36 States and FCT
  2. Anonymous on ‘Greenwood was betrayed by Manchester United’ – X user

Archives

Library
  • August 2025
  • July 2025
  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • August 2024
  • July 2024
  • June 2024
  • May 2024
  • April 2024
  • March 2024
  • February 2024
  • January 2024
  • December 2023
  • November 2023
  • October 2023
  • September 2023
  • August 2023
  • July 2023
  • June 2023
  • May 2023
  • April 2023
  • March 2023
  • February 2023
  • January 2023
  • December 2022
  • November 2022
  • October 2022
  • September 2022
  • August 2022

Categories

Labels
  • Business
  • Culture
  • Edifice
  • Entertainment
  • Environment
  • Field Of Green
  • Health
  • HenrisCounty
  • Miscellaneous
  • News
  • Nigerian Pidgin
  • Politics
  • School
  • Sport
  • Technology
  • Truth
  • Women
Pages
  • About
  • Contact
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
Follow HC:
WhatsApp
Get new posts by email
Sport
  • Premier League 2024/25: Arsenal 2-0 Manchester United – Win for Gunners in 500th game
  • Cristiano Ronaldo awarded GWR for most international caps
  • Peter Obi tour Kigali Sports City with NBA Toronto Raptors President Ujiri
News
  • National Grid Collapse: ‘Another grid setback. Our capacities are nowhere near enough for you to expect uninterrupted power’ – NNG
  • Peter Obi hails airport worker ‘who recently returned $10,000’
  • National Grid Collapse: Power Update – ‘Current power outage in Lekki and its environs’
Entertainment
  • Ilebaye write her ‘Bayetribe’ with ‘love’
  • New photos of Rema
  • Timeless: Davido’s new album ‘breaking global records’
Politics
  • 2023 Elections: ‘My visit to Borno has renewed my commitment to tackle insecurity’ in Nigeria – Peter Obi
  • Kemi Badenoch criticizes Starmer’s deal with France on ‘migrants arriving via small boats’ to the UKKemi Badenoch criticizes Starmer's deal with France on 'migrants arriving via small boats' to the UK
  • Video: ‘We have been able to reduce incidences of banditry and armed robbery’ – Buhari
Culture
  • Miss Universe 2024: Video – Recap of welcoming party of MU Africa and Oceania Chidimma
  • ‘You can’t keep them all’: King Charles III to sell 14 horses belonging to Late Queen
  • US Veterans Day 2024: ‘We’re the only nation in the world built on the idea that we are all created equal’ – President Biden
Truth
  • Biblical Loyalty: Part 9b – Pretence (Consequences) – ‘…for whatever a man soweth, that shall he also reap’
  • Revival: Part 7 – Cost and Power – ‘O Lord, revive thy work in the midst of the years’
  • Biblical Loyalty: Part 4 – Disloyalty – ‘leave not thy place; for yielding pacifieth great offences’
Business
  • ‘For too long, our tax system has been a patchwork, complex and burdensome, that era ends today’ – President Tinubu'For too long, our tax system has been a patchwork, complex and burdensome, that era ends today' - President Tinubu
  • ‘Was on 17k profit yesterday now 22k. Make I rest’ – Don Jazzy
  • President Tinubu congratulates Dangote on World Bank appointmentPresident Tinubu congratulates Dangote on World Bank appointment
Edifice
  • Imo State: Ganduje commissions road project named after himImo State: Ganduje commissions road project named after him
  • Lagos Mass Transit: ‘First set of electric buses to modernize every sector of Lagos’ – Governor Sanwo-Olu
  • Presidency release over 40 evidences under Tinubu administration after Kwankwaso says ‘North neglected’Presidency release over 40 evidences under Tinubu administration after Kwankwaso says 'North neglected'
Miscellaneous
  • ‘Never forget the sick and the poor’ – Pope Francis
  • David Hundeyin reveals ‘2 reasons why Peter Obi didn’t outrightly call for Mr Tinubu’s resignation’
  • ‘No be today’ – Bianca Ojukwu shares photo with reptiles'No be today' - Bianca Ojukwu shares photo with reptiles
Environment
  • Hurricane Milton: ‘More than 50,000 linemen working to restore power’ – Governor DeSantis
  • California Wildfire: State of emergency declared, #BridgeFire explodes to 48,000 acres in 48 hours
  • Bees struck by worst disease outbreak in a decade

HenrisCounty

We are dedicated to bringing you the most accurate, up-to-date, and insightful news on a variety of topics that matter to you. Our passion drives us to deliver well-detailed stories, and expert commentary on everything from current news and politics to entertainment and culture.

Get new posts by email
Follow HC:
WhatsApp
Copyright (C) 2025 — HenrisCounty. All rights reserved.
Scroll to Top