‘I love God so much’ – Adekunle Gold

Naija Afrobeat singer, Adekunle Almoruf Kosoko, wey im stage name nah, Adekunle Gold, don come out tuk say, e like God plenty plenty.

Adekunle Gold
Adekunle Gold. Photo: @adekunleGOLD

Wetin make di ‘Party No Dey Stop’ crooner tuk wetin e tuk be say, e get some people wey be say dem work nah to dey pray make people dey fall from grace to grass, buh, “God go dey laugh dem dey bless you dey go”.

As Adekunle Gold take tuk am be say: “I love God so much! 

People go dey fool themselves wishing on your downfall, God go dey laugh them dey bless you dey go. Cruiseeee.”

Adekunle Gold

Reply wey dem give Adekunle Gold:

Adekunle Gold

Adekunle Gold

Adekunle Gold

Adekunle Gold

Adekunle Gold

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *