David Hundeyin don turn musician o

Laff! Laff!! Laff!!!

Our ogbonge Naija investigative journalist wey dem dey call, David Hundeyin, don turn musician o.

Laff! Laff!! Laff!!!
Laff! Laff!! Laff!!!

Hmm…dis one serious o

Buh wetin dey make am dey sing nah?!

And di song nah popular gospel song.

Well, make I drop di song as Oga David Hundeyin take drop am:

Onye siri na ogaghi e cheta gi

Onye ahu anala

Onye ahu e fuola

Cheta na (cheta) Chinwe Ike

Chinwe Ike (cheta) Chinwe Ike

HC: Abeg translators wey dey inside house, oya make una help us o! Wetin even dey totori am wey make am dey sing dis kain song?!

Laff! Laff!! Laff!!!

Share:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *