‘Nigerian youths, una destiny dey una hand’ – Charly Boy

Charly Boy, Oga wey get OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don drop one post for social media. Di post get video witi some tins wey e tuk buh I no go drop di video witi di tins wey e tuk togeda for dis blog cos say, I sure say e go get some people wey dem understanding fi no go carry di post.

Charly Boy takes a shot with 2023 Presidential candidate of the Labour Party (LP), Peter Obi
Charly Boy take foto witi Peter Obi, na im be 2023 Presidential candidate for Labour Party (LP)

So, wetin com dey dere be say nah only wetin Oga Charly Boy tuk for im post I go share for dis blog.

Abeg, make una no vex, e jus be say some people fi start to dey do one kain-one kain wen dem read di post finish – all dose negative reactions nah wetin I dey try avoid.

Oga Charly Boy jus dey ginger Naija youths make dem no dey do bolo too much, make dem wake up, say “una destiny dey una hand” – dis one nah normal tuk, nah wetin papa dey tell Pikin!

Na wetin Charly Boy tuk be dis ⬇

Charly Boy takes a shot with 2023 Presidential candidate of the Labour Party (LP), Peter Obi

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *