Our own Naija ogbonge track and field athlete before-before wey dem dey call Blessing Okagbare don drop one foto wey she com tuk for oyibo say “Love this woman in particular”.
![]() |
Naija ogbonge track and field athlete before-before, Blessing Okagbare |
To me o, nah wetin dem dey call for oyibo “self-love”.
Okagbare, wey don win medal for Olympic witi World Championships for inside Long Jump, splash di foto wey she tuk say “My Amor” – hmm…she too like hersef!
“My Amor” mean say “My Love”.
Abeg, make we see Ble-Ble ⬇
As posted ⬇