Naija ogbonge actress and film maker, Adunni Ade, jus post dis as Muslims for inside Naija witi for di world dey celebrate Eid El-Kabir.
![]() |
Naija ogbonge actress, Adunni Ade |
Di actress wey fine well-well, tuk say, “As I no get friends now, who I fit invite?
“Eid Mubarak.
“Anyone wey know my papa house for Agege, you are invited.”
Foto: I dey hala adunniade.com