Posted inNigerian Pidgin
EU Report on 2023 Elections: ‘Na this one pain APC pass’ – Charly Boy tuk am
Laff! Laff!! Laff!!! Dis oga Charly sef ehn...!2023 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin' Party, Peter ObiCharly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU…



