Posted inNigerian Pidgin
See plenti reply after Charly Boy tell ‘tribunal/supreme court judges’ say ‘if una do anyhow, una go see anyhow’
Replies ⬇ Abeg, make we calm down read all di reply wey dem drop give Charly Boy after e come out tuk say, "Justice Ugo resigns", come tuk join say, "Tribunal/Supreme…



