Posted inNigerian Pidgin
AFCON 2025 Qualification: Libya V Nigeria – ‘My body still dey shake’ – Nah Boniface tuk am
Naija sharpshooter wey be Victor Boniface, don tuk say, im "body still dey shake".Super Eagles of Naija confam striker, Victor Boniface, as e sit down for airport for inside obodo…