‘Full Moon’ – nah Blessing Okagbare tuk am

Make I no lie, I no understand wetin she mean as she tuk say “full moon”.

Blessing Okagbare. Our Naija pro track and field athlete before before
Blessing Okagbare. Our Naija pro track and field athlete before before

Blessing Okagbare nah our Naija pro track and field athlete before before.

Infat, make I yarn una, her name dey for inside Guinness Book of World Records – abeg, make dis one no shock una.

Ble-Ble jus com out tuk say “full moon”.

Abeg make una chook maut yarn us wetin she mean by dat.

Buh she dey kampe for inside dis her foto wey she say make she share give us.

See Ble-Ble, our Naija pro athlete before before ⬇️

'Full Moon' - nah Blessing Okagbare tuk am

Foto: I dey hala @mountain214

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

DISCLAIMER: Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.