Dis one nah wetin I call “2017 Edition” of Mbappe.
![]() |
PSG ogbonge forward Kylian Mbappe. For di foto, Mbappe pose witi AS Monaco jersey for 2017 |
Kylian Mbappe nah ogbonge forward wey dey play for club wey dem dey call Paris Saint-Germain (PSG) for inside obodo France.
For 2017, Mbappe dey play for Ligue 1 club wey dem dey call AS Monaco and for dis foto e pose witi Monaco jersey.
Nah for 2018 Mbappe join PSG as e comot for Monaco.
Goal.com tuk say PSG drop €180m to take grab Mbappe comot for Monaco hand.
Abeg, make we see “2017 Edition” of ogbonge forward Mbappe ⬇️
Foto: I dey hala @ChampionsLeague