‘See as Peter Obi dey look…Obidients no go gree sam sam’ – nah Charly Boy tuk am

Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don come out tuk say, “even if Peter Okwute Obi come tell us say make we move on from the 2023 yeye selection wey Yakubu mess up, Obidients no go gree sam sam”.

223 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin" Party, wey dem dey call Peter Obi witi Charly Boy
223 Presidential candidate for Labour Party (LP), di “Papa, Mama and Pikin” Party, wey dem dey call Peter Obi witi Charly Boy. Photo: @AreaFada1

E come tuk join say, “Naija must better”.

Area Fada tuks say: “See as Peter dey look me.


“U know smtin?


“Even if Peter Okwute Obi come tell us say make we move on from the 2023 yeye selection wey Yakubu mess up, Obidients no go gree sam sam. 


“I Dey tell many people say, wetin wan happen wey don overdue to happen for Nigeria pass Peter Obi.


“Naija must better by fire by force, Obidients/ Lovers of a New Nigeria take note.


“All our eyes dey for Judiciary.


“If dem like make dem Fk up, we know what to do.”



223 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin" Party, wey dem dey call Peter Obi witi Charly Boy

223 Presidential candidate for Labour Party (LP), di "Papa, Mama and Pikin" Party, wey dem dey call Peter Obi witi Charly Boy


Share:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *