‘If dis man na ur papa, wetin you think say you fit learn from am?’ – Charly Boy

‘If dis man na ur papa, wetin you think say you fit learn from am?’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANIZATION wey be Charly Boy, dey ask say: “if na ur papa, wetin you think say you fit learn from am?”

Area Fada com tuk join for oyibo say: “Am compiling comments to send to him. Pls ur comment is important.”

'If dis man na ur papa, wetin you think say you fit learn from am?' - Charly Boy

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *