Replies ⬇ Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, Charly Boy, don chook im mouth for di Convention Of Parties 28 (COP 28) wey Presido Tinubu and im people go for obodo United Arab Emirates (UAE).
![]() |
Naija Presido, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu (extreme right for third row) for Convention Of Parties 28 (COP 28) for obodo United Arab Emirates (UAE). Foto: @cop28uaeofficial |
Area Fada tuk say, “This people no come work.
“They came to squander and destroy what’s left of Nigeria.”
Charly Boy tuk say: “Dem say na only about 1,450 people escort our president go dat COP20.
Dats is a proper lie.
I got a call last night from one of my monitoring spirits in Dubai, I go even shame to tell you details of wetin him tell me.
“Do know the numbers of Ashawo, hookup women and girls not to talk about executive side chicks on dis trip?
My people dem pass 500.
“This people no come work.
They came to squander and destroy what’s left of Nigeria.
“Nigerian Youths how far?”
Replies wey dem drop give Charly Boy ⬇