‘Instablog dey push me’ – Burna Boy

Naija ogbonge Afrobeats Megastar wey be Damini Ebunoluwa Ogulu, AKA Burna Boy, don come out tuk say “instablog dey push me”.

Naija Afrobeats Megastar, Damini Ebunoluwa Ogulu, AKA, Burna Boy
Naija Afrobeats Megastar, Damini Ebunoluwa Ogulu, AKA, Burna Boy

Di “Last Last” crooner tuk say e be won “give instablog money” buh “e be like say na to give like 100 lawyers now.”

Burna Boy tuk say: “Dat money wey I wan give dem instablog dat time, e be like say na to give like 100 lawyers now, But I know say na hustle everybody dey hustle so e go pain me if I run dat kind tin. Why una dey push me na ?”

Naija Afrobeats Megastar, Damini Ebunoluwa Ogulu, AKA, Burna Boy

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.