Charly Boy don share foto wey don tey of imsef ‘before independence’

Photo ⬇ Oga Kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION wey dem dey call, Charly Boy, don share foto of imsef wey don tey, com tuk say, na so im be “before independence”.

Charly Boy
Charly Boy

Area Fada share di old foto com tuk say: “Na today?


“E don tey tey.


“Before Independence I was.”

Abeg, make we see our Area Fada “before independence”

Charly Boy

Charly Boy
Charly Boy

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *