‘Men stop this, we don’t like it’ – Twitterer

One twitterer wey dem dey call ‘RUTH’ don come out tuk say, e get one kain tin wey “men” dey do buh she believe say women no like am.

"Men stop this!!!"
“Men stop this!!!”

So, di twitterer tuk for oyibo say, “Men need to stop this!!! We don’t like it.”

Abeg, make una chook maut for inside dis mata ⬇

"Men stop this!!!"

• hmm…I no sure say dem still dey do dis kain tin!

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.