Posted inNigerian Pidgin
‘Atlanta’ nah my ‘second home’ – nah Peter Okoye tuk am
Peter Okoye wey dey for PSquare don tuk say im "second home" nah "Atlanta".Peter Okoye of PSquareAtlanta nah City wey dey for inside obodo United States (US).Our Naija Afrobeats ogbonge...



