Posted inNigerian Pidgin
‘Bale for Gbagada don decide say him go change Charly Boy Bus Stop to Pedro Bus Stop’ – Charly Boy
Charly Boy, Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don tuk say, e get one "kindergarten propaganda" wey dey fly up and down, say, "Bale for Gbagada...



