Make we see Liverpool new kit

Foto ⬇ Liverpool don launch new away kit wey dem go wear for di new 2023/24 season.

Liverpool new away kit for di 2023/24 season
Liverpool new away kit for di 2023/24 season

Dis one make sense, di green color fine Wella!

Di Premier League club com use Darwin Nunez, Mohamed Salah witi oda ogbonge players take flaunt dia new away kit.

Dem dey ask for oyibo say, “Thoughts on our new away kit?”

Abeg, wetin we get to tuk for dis Liverpool new away kit?

Oda foto ⬇

Liverpool new away kit for di 2023/24 season

Liverpool new away kit for di 2023/24 season

Liverpool new away kit for di 2023/24 season

Liverpool new away kit for di 2023/24 season

Liverpool new away kit for di 2023/24 season

Foto: I dey hala @LFC

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.