Laff! Laff!! Laff!!!
Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call, Charly Boy, don tuk say, e get di kain “building” wey igbo man suppose dey build for inside Lagos.
![]() |
Charly Boy tuk say, “the type of building an Igbo man should build in Lagos” |
Area Fada tuk dis tin cos say “katakana” fi “burst any time”, so e go dey easy for di igbo man to drive im house comot for Lagos dey go back for igboland.
Charly Boy tuk say, “at any time katakana burst there will be no other choice than to drive your house back home to Igbo land.”
Area Fada yarn say: “Maybe dis is the type of building an Igbo man should build in Lagos as it stands now, so at any time katakana burst there will be no other choice than to drive your house back home to Igbo land.
“Abi?
“Ndi Ara.”