Dele Farotimi’s Arrest: ‘Police no dey so settle defamation matter’ – Nah Charly Boy tuk am

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, wey be Charly Boy,  don chook im mout for di Dele Farotimi arrest matter.

Dele Farotimi
Dele Farotimi

Area Fada tuk say, “Police no dey so settle defamation matter”, come tuk join say, “Police too dey mumu demselves”.

As Charly Boy take tuk am: “This Dele matter wey everybody dey talk about,

be like you can no longer talk about Big big boys and big people who parabulate in the corridors of power.

The Lords and Masters of poor Nigerians.


Thunder fire una. 


My people, this one chance we dey see ourselves inside, always has been between the haves and the have nots.

That’s what the so called Nigerian elites do… they hide when the country needs them to speak and use police to bully the outspoken. 


Police no dey so settle defamation matter.

Police too dey mumu demselves. 


What can one expect in a Zoo?

Nonsense.

Dia Father’s.”

Dele Farotimi
Dele Farotimi
Dele Farotimi

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *