Charly Boy, oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO Organization, tuk say: “I just dey my village with my daughter dey enjoy the small calmness of the village life.
![]() |
Charly Boy for im village |
“But from January, na so anything bad wey happen to us, na so we go dey blame village people.
But every December na so we go struggle to come home.
Abegi, STOP blaming village pple for Tinubu/Buhari’s fuckups.”
HC: Shay no be Dr Alban I dey see so?!
Make we see oda foto:
Foto: @AreaFada1