‘I dey take style look for husband for dis my Princess’ – Charly Boy

Oga kpatakpata for OUR MUMU DON DO Organization, Charly Boy, tuk say: “To Whom it may Concern. 

Oga Charly Boy witi im "princess"
Oga Charly Boy witi im “princess”. Photo: @AreaFada1

“I dey take style look for husband for dis my Princess. 


Requirements: 


*Pepper must rest for ur hand.

*The day u raise ur hand on my Princess is the day I’ll beat the shit out of you.

* Must be ready to continuously pet her cos none of my pikin must be stressed.

*Respect begets respect. 


We are Oputa’s, and we are not ordinary people.

So prepare well well.”

Oga Charly Boy witi im "princess"
Oga Charly Boy witi im "princess"

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *