As Charly Boy take tuk am: “Una don tire to hold my guy Dele.
![]() |
Dele Farotimi |
“BAIL GRANTED! #FreeDeleFatotimiNOW 30miliom 2 sureties, responsible in Ado Ekiti Defendant ..Intl passport No interview during the pendency of the case…
You guys have no idea all the tins wey for fit happen.
Some of us no dey fear useless elders without Intergrity again.
No interview for Dele? After come close our mouth.
Yeye dey smell.
Ur Father’s”