‘Shameful. See as dem pack themselves go France’ – Charly Boy

Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANIZATION, wey be Charly Boy, don chook im mout for di mata wey be say Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel go France.

Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel go Paris for inside obodo France
Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel go Paris for inside obodo France

Area Fada tuk say, “See as the Dondee united pack themselves go France”, say, di tin dey “shameful”.

As Charly take tuk am: “See as the Dondee united vagabonds who are hell bent in ruining Nigeria and Nigerians, pack themselves go France? 


Can you just imagine, even as many African countries are severing their ties with france, Nigeria went there to lick their ass.

Arranging loans dey have no intention of paying, money dey will still loote and squander in building their private empires. 


The most shameful thing is that they know we know what they are up to, but them no send us. 


Since we don accept to become slaves in our own country no wahala.

My consolation? Death is not new to me, I was in a civil war for 3yrs where I chop lizards for protein. 


Am a surviver.”

Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel go Paris for inside obodo France
Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel go Paris for inside obodo France
Presido Tinubu carry ogbonge delegation travel go Paris for inside obodo France

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *