‘Keep on forming gatekeepers and taking my songs down, nah God be my label and management’ – Yemi Alade

Naija singer, Yemi Eberechi Alade, wey im stage name be, Yemi Alade, don vex tuk say, some forces wey dey form “gate keepers” dey take down her songs.

Yemi Alade
Yemi Alade. Photo: @yemialadee

Di ‘Single & Searching’ singer tuk for oyibo say, “keep on forming gate keepers and taking my songs down”.

She come tuk join say, “na God be my label and management, we go meet for front.”

As Yemi Alade take tuk am: “My God, BIG PASS YOUR WHOLE station 

@cloutafrica @CoolFMNigeria , keep on forming gate keepers and taking my songs down. NA GOD BE MY LABEL AND MANAGEMENT, we go meet for front. Fake people wey dey feel like small gods.”

Yemi Alade

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *