‘Wetin dey hapun for streets. E don tof every wia.’ – Chioma Akpotha

Naija actress don tuk say, “e don tof every wia”.

Chioma Akpotha
Chioma Akpotha. Foto: @chiomaakpotha

She come tuk join say, “I need to re-learn and unlearn”, say she no know as e dey go for “street anymore”.

Chioma Akpotha tuk say: “See ehn, my problem is I don’t really know how these streets work for me anymore. I need to re-learn and unlearn. E don tof every wia. I miss una plenty.”

HC: Nawa o…

Chioma Akpotha

Reply wey dem drop give Chioma Akpotha:

Chioma Akpotha

Chioma Akpotha

Chioma Akpotha

Chioma Akpotha

Chioma Akpotha

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *