Naija striker, Victor Boniface, tuk say: “How I go get senior man like
@victorosimhen9 person no go benefit from am
![]() |
Naija Super Eagles striker, Victor Boniface |
“Even Rolex you no fit just say oya take this small 1 or buy me small Benz
Na wa ooo.”
Reply wey dem drop give Boniface: