Charly Boy don react to the ‘new Presidential car’

Oga kpatakpata for OUR MUMU DON DO ORGANIZATION, wey be Charly Boy, don react to di “new Presidential car” wey Presidio dey use now.

"New Presidential car"
“New Presidential car”. Photo: @AreaFada1

As Area Fada take tuk am, e say e be “like the one wey American President dey use”, e come tuk join say, e remain small make the moni wey dem take arrange dis “Presidential car” reach “N1b”.

Oga Charly Boy tuk say: “The is the new Presidential Car, 

Like the one wey American President dey use.

Armoured Cardilac Escalade bought at N995,015,000(N5m short of N1b) while Previous Presidents used Mercedes Maybach S Class…..


yet APC yahoo yahoo ruiners wants Nigerians to endure biting hunger and hardship.


“We dey look una dey take notes.

Una well done ooo.

Nonsense 

Dia fathers.”

HC: Chai…

"New Presidential car"
"New Presidential car"

Make we see reply wey dem drop give Charly Boy:

"New Presidential car"

"New Presidential car"

"New Presidential car"

"New Presidential car"

"New Presidential car"

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *