‘E get as God go bless you, them go think say na devil o’ – nah Crayon tuk am

Naija singer wey be Charles Chibueze Chukwu, wey im stage name nah, Crayon, don tuk say, “God go bless person” wey be say, people go dey tink say “na devil o”.

Crayon
Crayon

Crayon nah beta singer wey sing dat ogbonge song ‘Ngozi’ wey e feature im label, Mavin Record, colleague, Ayra Starr.

Omo, dat ‘Ngozi’ song nah confam! Person wey hear am go gbadun am!!

Crayon tuk say: “e get as God go bless you , them go think say na devil o”.

As e tuk dis one nah so e drop fine-fine foto join witi anoda of im colleague, Rema.

Make we see anoda foto:

Crayon

Crayon
Crayon

Share:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *