‘They thief my blue tick for my hand’ – Cuppy

Naija Disc Jockey (DJ) wey be Florence Ifeoluwa Otedola, AKA, DJ Cuppy or Cuppy, come out tuk say, “they thief my blue tick for my hand”.

Naija Disc Jockey (DJ), Florence Ifeoluwa Otedola, AKA, DJ Cuppy or Cuppy. Photo: @cuppymusic

Cuppy bin get blue tick for im X account buh as e dey right now, X don comot am. She even tag oga kpatakpata for X wey be Elon Musk for inside her post

Di ‘Green Light’ singer tuk say: “They thief my blue tick AND my lerry for my hand.”

They thief my blue tick AND my lerry for my hand

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *