2024: ‘January too slow’ – Victor Boniface don drop new year message

Bayer Leverkusen Naija player, Victor Boniface, don drop im new year message o!

Bayer Leverkusen and Naija striker, Victor Boniface
Bayer Leverkusen and Naija striker, Victor Boniface. Photo: @boniface_jrn

Di striker tuk say “January too slow”.

E come tuk join say, “we suppose don enter July by this time.”

Boniface tuk say: “January too slow 

By this time we suppose don enter July”

HC: Nawa o! Dis 2024 wey never even reach anywhere, na im our naija ogbonge sharpshooter tuk say e “too slow”.

E be like say nah too much money dey cause dis kain tin…lol

Bayer Leverkusen and Naija striker, Victor Boniface
Bayer Leverkusen and Naija striker, Victor Boniface

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.