Naija Afrobeats singer wey be David Adedeji Adeleke AKA Davido, believe say, person wey go helep anoda person no go stress am at all.
![]() |
Naija Afrobeats singer, David Adedeji Adeleke OON, AKA, Davido |
Davido tuk say: “who go help you no go stress you.”
HC: Nah true tuk be dis!