‘Bale for Gbagada don decide say him go change Charly Boy Bus Stop to Pedro Bus Stop’ – Charly Boy

Charly Boy, Oga kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, don tuk say, e get one “kindergarten propaganda” wey dey fly up and down, say, “Bale for Gbagada don decide say him go change Charly Boy Bus Stop to Pedro Bus Stop”.

Charly Boy to Pedro Bus Stop
Photo: @AreaFada1

Area Fada tuk say: “My people, I just hear some tori wey dey crack my belle. Some kin kindergarten propaganda dey cerculate say the Bale for Gbagada don decide say him go change Charly Boy Bus Stop to Pedro Bus Stop before CB come claim say na him get Gbagada, Na wa o! Which kin chicken sense be dat. This na the kind nonsense wey Fada dey always yarn about.

But we all know as e be, I no go let am worry me, as for AreaFada him no care e no send. Me ma, I go just laugh troway.

Make I yan una reality. I sure that bus stop no carry Charlyboy name because him beg for am, is he making any shishi from the bus stop, 

as a die hard follower of AreaFada bcos of him works and love for humanity. I go tell u say e happen because of the impact wey Fada carry enta that community through the Charly Boy Brand, the CBshow and his CodeRed foundation. Remember the okada riders wey him been empower in those days, the outreaches and concerts, infact the Okada park wey still dey in front of the house now a bank na Fada set am up. Una know how many okada riders AreaFada empower? E pass over 4,000, No be why them they call am the Charman Okada association of Nigeria. Oh good old days, na the real deal be those ones.

As for the Oba matter, 

AreaFada pass Oba for age, but some people think say Fada just insult am. How AreaFada go insult person wey e senior for age? Because Fada ask, why a whole Oba wey no dey leave him palace go come Lagos to come tell us say “na God ordain Tinubu.

We all know say some politicians and their cronies dey use our traditional leaders like tools for tribalism and bigotry. As them dey wan set us up against one another, who still never know their ways be say our Mumu never Belleful us.

Them dey use religion, tribalism, bigotry, hunger, and poverty as tools. 

Make we just dey prepared to experience another wave of Saul. 

But no wahala, we go dey say no to political bigotry, no to tribalism, and no to religious bigotry.  

My fellow country people let’s Stay woke 

~AdaoraAsa”

My people, I just hear some tori wey dey crack my belle. Some kin kindergarten propaganda dey cerculate say the Bale for Gbagada don decide say him go change Charly Boy Bus Stop to Pedro Bus Stop before CB come claim say na him get Gbagada, Na wa o! Which kin chicken sense be dat. This na the kind nonsense wey Fada dey always yarn about. But we all know as e be, I no go let am worry me, as for AreaFada him no care e no send. Me ma, I go just laugh troway.  Make I yan una reality. I sure that bus stop no carry Charlyboy name because him beg for am, is he making any shishi from the bus stop,  as a die hard follower of AreaFada bcos of him works and love for humanity. I go tell u say e happen because of the impact wey Fada carry enta that community through the Charly Boy Brand, the CBshow and his CodeRed foundation. Remember the okada riders wey him been empower in those days, the outreaches and concerts, infact the Okada park wey still dey in front of the house now a bank na Fada set am up. Una know how many okada riders AreaFada empower? E pass over 4,000, No be why them they call am the Charman Okada association of Nigeria. Oh good old days, na the real deal be those ones.  As for the Oba matter,  AreaFada pass Oba for age, but some people think say Fada just insult am. How AreaFada go insult person wey e senior for age? Because Fada ask, why a whole Oba wey no dey leave him palace go come Lagos to come tell us say “na God ordain Tinubu.  We all know say some politicians and their cronies dey use our traditional leaders like tools for tribalism and bigotry. As them dey wan set us up against one another, who still never know their ways be say our Mumu never Belleful us.  Them dey use religion, tribalism, bigotry, hunger, and poverty as tools.  Make we just dey prepared to experience another wave of Saul.  But no wahala, we go dey say no to political bigotry, no to tribalism, and no to religious bigotry.   My fellow country people let’s Stay woke  ~AdaoraAsa

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *