Naija ogbonge musician, wey be Peter Okoye (Mr P) of P-Square, jus drop sometin and I go jus drop am as e drop am.
![]() |
Naija musician, Peter Okoye (Mr P) of P-Square. Photo: @PeterPsquare |
Buh as e drop the tin, e come tuk say: “Na now day jus dey break!” with ‘laugh’ emojis.
As Peter Okoye take drop am ⬇