Replies ⬇ Charly Boy dey hail Governor for Abia State, wey dem dey call, Alex Otti, after im 100 days for office.
![]() |
Executive Governor of Abia State, Alex Otti |
Oga Charly tuk say make “Obidients gada take style celebrate Alex Otti”, come tuk join say, “his first 100 days in office is filled with hailings, him try”.
Area Fada tuk say: “Obidient’s Oya make we gada.
Fellow Abians/Nigerians
Make we take style celebrate Alex Otti cus evidence dey show us say, his first 100 days in office is filled with hailings, him try.
Make una help me salute the man wey sabi.”
Reply wey dem drop give Charly Boy ⬇