‘Six Lies’ – ‘Which one dey vex you pass?’

Oga Kpatakpata wey dey run OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call, Charly Boy, dey ask say, for all di “lies” wey dem dey lie for inside Naija, “which one dey VEX you pass?”

Charly Boy
Charly Boy. Photo: @AreaFada1

Oga Charly tuk say, “SIX GREATEST LIES IN NIGERIA


“1. Bail is free

“2. One Nigeria

“3. Police is your friend

“4. Youths are.leadees of tomorrow

“5. Education is the key to success

“6. The court is the hope of the common man”

Charly Boy
Charly Boy

Share:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *