‘You were just trying to flex your “London residence” – Nah reply wey person drop give Oga Otedola

Naija Twitterers don com out drop plenti reply give Oga Femi Otedola after e tuk say e gbadun “lovely evening” witi Ogbonge Naija Afrobeats singer wey dem dey call, Ayodeji Ibrahim Balogun AKA Wizkid for im “London residence”.

Oga Femi Otedola witi Naija Afrobeats singer, Ayodeji Ibrahim Balogun AKA Wizkid, for im house for London

One twitterer jus take one kain eye dey look Otedola as e dey show imself cos say e get house for London for inside obodo England.

Di twitterer drop reply for Oga Otedola for oyibo say, “you were just trying to flex your “London residence”…”

Buh e get anoda twitterer wey no even send. E drop im reply dey hala Oga Otedola witi Wizzy, dey call dem for oyibo “2 Billionaires”.

Anoda twitterer reply for oyibo say, “Mr Otedola sir, I’ve never seen you do anything for the suffering masses in Nigeria,” – Hmm…nawa o! Which kain tuk be dis nah?!

Nah wetin Oga Otedola post be dis ⬇

Oga Femi Otedola witi Naija Afrobeats singer, Ayodeji Ibrahim Balogun AKA Wizkid, for im house for London

Abeg, make we read reply wey dem drop give Oga Otedola ⬇

Foto: I dey hala @realFemiOtedola

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *