See plenti reply after Charly Boy tell ‘tribunal/supreme court judges’ say ‘if una do anyhow, una go see anyhow’

Replies ⬇ Abeg, make we calm down read all di reply wey dem drop give Charly Boy after e come out tuk say, “Justice Ugo resigns”, come tuk join say, “Tribunal/Supreme Court judges, if una do anyhow, una go see anyhow”.

"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am
“Justice Ugo resigns” – nah Charly Boy tuk am. Photo: @AreaFada1

One twitterer reply say, nah “rumour”, come tuk join say, “not verified so far”.

Buh Charly Boy come reply di twitterer say, “Anytin u see here is over verified.”

Another twitterer reply say, “Why resign, instead of him to stay and do the right thing.”

"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am

"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am

Replies wey dem drop give Charly Boy ⬇

"Justice Ugo resigns" - nah Charly Boy tuk am. Photo: @AreaFada1

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *