‘People dey call for my arrest because I charged the youths of Nigeria’ – Charly Boy

Oga patapata wey get OUR MUMU DON DO ORGANISATION, wey dem dey call Charly Boy, don tuk say, “some people dey call for my arrest” cos say e ginger Naija youths say “una destiny dey una hand”.

Charly Boy take foto witi Peter Obi, na im be 2023 Presidential candidate for Labour Party (LP)
Charly Boy take foto witi Peter Obi, na im be 2023 Presidential candidate for Labour Party (LP)

Area Fada com yab dem say, dem be “monkeys”, com tuk join say, dem “dey form gangster on top my post”.

Hmm…no be small tin o!

Abeg, make we read wetin Oga Charly Boy tuk ⬇

Charly Boy take foto witi Peter Obi, na im be 2023 Presidential candidate for Labour Party (LP)

Charly Boy take foto witi Peter Obi, na im be 2023 Presidential candidate for Labour Party (LP)

SHARE ARTICLE:

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Comments and opinions on HenrisCounty are solely those of the Original/Anonymous Authors. These comments and opinions do not represent those of HenrisCounty. HenrisCounty reserves the right to remove offensive comments, links or images.